Rush- Ayra Starr

Image source- Pinterest


Ayra Starr- Rush Lyrics

Ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man, nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them dey run, dem no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energyGot my mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they wan telly meKudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeahE dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)No be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling with us, oh)
Pa-pa-ri (oh)Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-paTa-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form papas (yeah)Which kind money we never see before?Kosi elomi, got me feeling I’m the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, ajeYou can’t count my grace I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energyGot my mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they wan telly meKudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
But e dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)The kind money we touch, yeahE dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)No be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
‘Cause e dey rushE dey rush well, well, e be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touchE dey rushE dey rush well, well, e be muchNo be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling)
Yeah, yeahYeah, yeahMmh, ah

Related articles

Latest On El-Rufai And Malami’s Cases

The legal situation for former Kaduna Governor Nasir El-Rufai...

Latest Cooking Gas Price Across Nigeria – Tuesday, March 24, 2026

In March 2026, cooking gas (LPG) prices in Nigeria...

Latest Petrol Price Across Nigeria – Tuesday, March 24, 2026

Petrol prices in Nigeria have experienced significant volatility throughout...

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here